Sunday 7 May 2017

Veteran Nollywood actor Pastor Ajidara don die

Chai! Anoda death don shele 4 our own movie industry as one man wey don dey act tete don die again o. D film actor wey piple know am as Pastor be dey battle wit kidney issue before hin die.
Make e 4 no be like say d tori na fake or weytin dem oyibo dey call rumour, na hin Mr. Latin announce am 4 hin social media page say na " and the man died few minutes ago".
Wel sha, Noblegblog wish am rest in peace as he go dey with baba God

No comments:

Post a Comment

Download song: Adonai God - Precious Oreva [MP3 Download]

Adhekoyibo Precious Oreva is a native of Delta State. She graduated from the University of Benin, where she studied mass communication.