Thursday 4 May 2017

Juventus hama Monaco with two goals

The old lady club wey dem dey call Juventus for Italy yesterday don finally hama Monaco for Monaco dem house with 0-2.
Na one man wey dem dey call Gonzalo Higuain 4 dem Juve side put d two goals for net before him team non dey happy welu welu because dem done at least sure say dem go play with Real Madrid wey win yesterday 3-0 for final.

No comments:

Post a Comment

Download song: Adonai God - Precious Oreva [MP3 Download]

Adhekoyibo Precious Oreva is a native of Delta State. She graduated from the University of Benin, where she studied mass communication.