E neva too tey wen d pipl for Manchester, in UK experience bomblast wen dem dey do dia concert for Ariana Granda.BBC don make Noblegee.blogspot.com understand say, 19 person die while 50 carry injury for the incident.
As e be happen, one man wey dem dey call Andy say he was blown 30ft by the blast as e bin dey wait outside make he carry hin family after the concert. E say after the incident, he come see dead body and a lot of pipe wey carry injury so he come check the place wey dem dey carry dead body go if hin family dey dia. But he kon hapi wen he say say in family no dey among those wey die. He say hin be see dem some where around the place.
GOD DEY SHA
News,Event,Entertainment, Lifestyle,Fashion,Sport,Inspiration, gossip,Education. Keeping you abreast of all happenings
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
Download song: Adonai God - Precious Oreva [MP3 Download]
Adhekoyibo Precious Oreva is a native of Delta State. She graduated from the University of Benin, where she studied mass communication.

-
After what has happened, a student decided to write a letter the authority of the University of Benin. Read. It is quite disappoi...
-
Eric Osas as popularly called is a 300L student studying Mass Communication in the University of Benin.
-
A Rivers state man today proposed to his girlfriend of many years at the Special Anti-Robbery Squad SARS headquarters in Port Harcourt, ...
No comments:
Post a Comment