Saturday 13 May 2017

Chelsea don win premier league at last

Hmm, as e dey hot, d blues don kari EPL title again which go make am 6 times since 1905. Na one unexpected bobo wey dem dey call Michy Batshuayi score d only goal for Chelsea against Westbrom and dis kon give the blues the right to brag say na dem get EPL.Una Chelsea fans congrat o.


No comments:

Post a Comment

Download song: Adonai God - Precious Oreva [MP3 Download]

Adhekoyibo Precious Oreva is a native of Delta State. She graduated from the University of Benin, where she studied mass communication.