Wednesday 24 May 2017

Manchester United don Europa league o


Finally,ManU don win UEFA Europa league as dey beat Ajax wit 2 goal to nil.
D pipl wey score d goal nah d big boy wey dem dey call Pogba for 18th minute and Mkhitaryan for 48th minute.
  D game wey be decide if Man U go go Champions league and keep meni of ManU fans under pressure Don finally end. Dis kon mean say Man U go show for Champions league along with Chelsea, Man city, Tottenham and Liverpool Making am five clubs wey go represent England.

Una ManU fans, Noblegeeblog congratulate una o.

No comments:

Post a Comment

Download song: Adonai God - Precious Oreva [MP3 Download]

Adhekoyibo Precious Oreva is a native of Delta State. She graduated from the University of Benin, where she studied mass communication.