Wednesday 3 May 2017

OHANAEZE DON PARA ON TOP D MATTER OF HIDING BUHARI HEALTH STATUS

The Presido of d Ndigbo don express hin concern say e no happy as d Big Presido of Nigeria, Muhammadu Buhari, dey hide d situation of hin body even as the body no dey let am rule hin Naija people wela.
The Ohanaeze for Enugu yestaday also put hin mouth for Nnamdi issue as he say hin hapi welu welu say hin boy Kanu last last get bail even though hin bail condition na wetin he explan 4 one big oyibo say "a celebrated example of judicial rascality". E con talk say he go still chalenge the court ontop d same tori.






No comments:

Post a Comment

Download song: Adonai God - Precious Oreva [MP3 Download]

Adhekoyibo Precious Oreva is a native of Delta State. She graduated from the University of Benin, where she studied mass communication.